[00:00.00] 作词 : Alpha P[00:01.00] 作曲 : Alpha P[00:03.98]Baby oh no[00:08.60]Baby oh no ah[00:13.36]Come take my soul[00:16.38]Hmmm[00:19.36]Would you love someone like me my girl[00:23.46]Wey no get any money[00:25.76]But I go treat you well[00:27.59]Oya bebe[00:28.77]Would you love someone like me my girl[00:33.05]Wey no go give you problem[00:35.33]But go fit solve your problems aah[00:38.81]Hold on[00:39.61]Tell me wetin me I no go do for love[00:41.98]Many thing you tell me I go do full stop[00:44.40]Big money me I no fit do[00:46.15]Oh no baby[00:48.50]Just call[00:49.22]Anytime I dey available[00:50.66]True love[00:51.57]No be by money we go dey prove[00:53.19]No run[00:54.00]Baby why you wanna do me so oh[00:56.48]Baby oh no[00:58.80]Baby oh no oh[01:01.17]Where you want go[01:03.59]Come take my soul[01:05.98]Baby oh no[01:08.40]Baby oh no oh[01:10.82]Where you want go[01:13.13]Come take my soul oh no[01:25.44]Oh oh oh no[01:34.88]Where the green light goes[01:36.85]I so my lady she go go[01:39.09]She no go suffer for me oh[01:41.71]Abi na lovin' she go chop[01:43.92]And all the people they don't know[01:46.42]That I've been waitin' on the road[01:48.75]I no know wetin do me oh[01:51.06]Wey turn me to full mumu[01:53.60]Oh yeah yeah I'm in trouble[01:55.66]Hold on[01:56.50]Tell me wetin me I no go do for love[01:58.80]Many thing you tell me I go do full stop[02:01.17]Big money me I no fit do[02:03.02]Oh no baby[02:04.82]Just just call[02:06.02]Anytime I dey available[02:07.46]True love[02:08.38]No be by money we go dey prove[02:10.04]No run[02:10.80]Baby why you wanna do me so oh[02:13.22]Baby oh no[02:15.71]Baby oh no oh[02:18.08]Where you want go[02:20.37]Come take my soul[02:22.77]Baby oh no[02:25.20]Baby oh no[02:27.56]Where you want go[02:29.96]Come take my soul[02:32.87]Oh no