IDK - WizKid/Zlatan.mp3

IDK - WizKid/Zlatan.mp3
[00:00.000] 作词 : Ayodeji ...
[00:00.000] 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Omoniyi Temidayo Raphael/Paul Bogumil Goller/Keven Wolfsohn
[00:00.434] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Omoniyi Temidayo Raphael/Paul Bogumil Goller/Keven Wolfsohn
[00:00.868]Verse 1: Wizkid
[00:03.110]Eledumare na hin dey ginger me nicely
[00:06.137]Ojodi ko ye so
[00:08.057]On baba, se ko se ko
[00:10.234]E bad or e good, we dey pray more
[00:13.809]Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
[00:18.132]Eyes red like we jogor
[00:19.608]Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
[00:22.683]I really wanna know your interest
[00:24.805]Money dey for my mind, I'm in business
[00:27.180]Many time dem try play my intellect
[00:29.392]And you know my shotta, man ah big the rest
[00:32.169]When you ready make you take the shot
[00:34.406]And you know wetin go happen, make we ginger next
[00:37.044]Sound, sound
[00:40.445]Chorus: Wizkid
[00:41.655]Ah ah ahn
[00:45.290]And I know dem how feel tonight
[00:48.397]I know man I wan dey tonight
[00:50.820]Wan make ya feel alright
[00:54.002]Ah ah ahn
[00:55.845]Call my people make we dey tonight
[00:58.300]Make we fall in, make we lo li li
[01:00.962]Wan make ya feel alright
[01:03.569]Oh ah yeah oh
[01:05.839]I no mind how e be tonight
[01:07.978]No apologies tonight
[01:11.258]Wan make ya feel alright
[01:12.564]Ah ah ahn
[01:15.309]Holla all my Gs tonight
[01:17.911]Sometimes naso e be sometimes
[01:20.138]Verse 2: Zlatan
[01:20.918]Ah Ibile
[01:21.365]B'osu oluwa ni shola
[01:22.479]Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
[01:25.063]Aiye baje pelu VVS
[01:26.880]K'oma da fun bend down select ni TBS
[01:29.940]She tell me say she go leave if the love lonely till morning
[01:32.333]Relationship wey money no dey, e go later boring
[01:34.906]E go later sour, e go later scatter
[01:37.289]She go serve you breakfast on a bigger platter
[01:39.782]I say that's why I pray every night and day
[01:42.272]That I get paid so I can slay
[01:45.036]Life show me pepper, many things I can't say
[01:47.354]Chance ti m'ori, m'ode take advantage
[01:50.424]Had no choice so I paid the price
[01:52.321]My agege bread, me I turn to slice
[01:54.899]All the dirty for my life, me I sanitize
[01:57.205]Moni shoe get size, better realize, better realize oh
[01:59.522]Chorus: Wizkid
[02:00.470]Ah ah ahn
[02:01.264]And I know dem how feel tonight
[02:06.810]I know man I wan dey tonight
[02:09.691]Wan make ya feel alright
[02:11.061]Ah ah ahn
[02:13.839]Call my people make we dey tonight
[02:16.610]Make we fall in, make we lo li li
[02:19.478]Outro: Wizkid
[02:19.898]Everybody falling, others just falling
[02:22.482]Big bad everyday calling
[02:24.548]E don tey, now e don turn kinch
[02:26.833]Top feeling yeah my brother trust me
[02:29.300]E don turn king, everyday balling
[02:31.688]I no dey mind wetin comes to me
[02:34.295]Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
[02:37.348]Any sound dey burst up the speakers
[02:40.533]Eledumare na hin dey ginger me nicely
[02:43.396]Ojodi ko ye so
[02:44.899]On baba, se ko se ko
[02:46.967]E bad or e good, we dey pray more
[02:50.471]Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
[02:54.839]Eyes red like we jogor
[02:57.001]Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
[02:58.545]
展开