专业歌曲搜索

Glory II - Victony/Fridayy.mp3

Glory II - Victony/Fridayy.mp3
[00:00.000] 作曲 : Anthony ...
[00:00.000] 作曲 : Anthony Ebuka Victor/Francis Leblanc/Oluwasemilogo Banjo/Benjamin Wilson
[00:00.043]Prayer for my people, beggi help me say Amen
[00:02.465]Say we no go suffer, up until forever when
[00:05.199]Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
[00:07.933]Dem dey copy we say way we get the upper hand
[00:11.215]Come on baby you can have a look
[00:13.448]Come see how we living, we put sparkles in the roof
[00:15.855]Only thing wey you fit talk na hallelu
[00:18.591]All I do is win, my life a movie in a loop
[00:19.450]
[00:21.933]Glory to God, Glory to God
[00:24.340]Somebody say oghene doh
[00:26.997]Say them for give me, a little love
[00:29.762]Wey I for use push, a little more
[00:32.763]If I talk the things, wey we do
[00:35.168]You for tell me say, no be true, talk
[00:37.669]Even when I dey for ground I dey moon walk
[00:40.652]Glory to God, Glory to God oh
[00:41.449]
[00:44.654]Ehen Caboo caboo bentayga
[00:46.785]Tequila we no dilute, bad behavior
[00:49.449]Kele wey dey do balloon dem dey here
[00:51.855]See that one for black her name na temptation
[00:54.606]Anything she wants, I got it I say so
[00:57.355]Chrome heart to remember your savior
[01:00.043]Birkin, you go use that one play
[01:02.216]So we for flex on everybody, wey say we be failure
[01:08.923]I pray I never lose myself on this road
[01:11.596]Them never see ebelebe for beast mode
[01:14.096]So I dey show them stubborn
[01:16.298]I wear my chain for head, to show my pain torments me
[01:18.954]Nobody suspect, pray my heart repair
[01:21.690]I dey feel am for my bone oh
[01:23.595]I still dey feel am dem no know so eh
[01:24.501]
[01:25.844]Glory to God, Glory to God
[01:28.547]Somebody say oghene doh
[01:31.222]Say them for give me, a little love
[01:33.892]Wey I for use push, a little more
[01:36.563]If I talk the things, wey we do
[01:39.330]You for tell me say, no be true, talk
[01:41.798]Even when I dey for ground I dey moon walk
[01:44.798]Glory to God, Glory to God oh
[01:45.595]
[01:47.266]Never gave a damn what people had to say
[01:49.923]As long as you know you to get my prayers
[01:52.345]And when I'm out of words I still say hallelujah
[01:55.063]In front of my enemies while you prepare my table
[01:57.735]They don't know the half of things we had to do
[02:00.235]Too many nights of sinning just to find some food
[02:02.672]Never won before it felt like we was born to lose
[02:05.471]Oh, now it's too much money flowing hallelujah
[02:08.501]Glory to God, glory to God
[02:11.220]I cannot stop, I cannot stop
[02:13.689]For the ones I love that's six feet under
[02:16.484]Tequila I pour it out for the soldiers
[02:19.236]Baby you're mine, baby you're mine
[02:21.938]You give me life, you give me life
[02:24.612]When I see your pretty face under the sun
[02:27.266]Pray to god I know that you're the only one
[02:27.799]
[02:29.491]Prayer for my people, beggi help me say Amen
[02:31.892]Say we no go suffer, up until forever when
[02:34.642]Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
[02:37.344]Dem dey copy we say way we get the upper hand
[02:40.610]Come on baby you can have a look
[02:42.579]Come see how we living, we put sparkles in the roof
[02:45.313]Only thing wey you fit talk na hallelu
[02:48.032]All I do is win, my life a movie in a loop
[02:48.923]
[02:51.064]Glory to God, Glory to God
展开