[00:00.000] 作词 : Samuel Idowu Oluwadarasimi,[00:01.000] 作曲 : Samuel Idowu Oluwadarasimi,[00:04.978][Intro][00:09.772]Sounds how fa na[00:11.878]You dey drop jams you dey drop jams na[00:14.560]You should be bigger than you’re na[00:16.684]What’s going on[00:17.741][Verse][00:17.741]I’m on the run my bro[00:20.130]They tried to get me down my bro[00:22.258]Dey try to make my life better[00:24.393]Cause time no dey slow my bro[00:26.776]And that’s why me go dey my dey[00:28.906]Because i no like gbege[00:31.308]They might try to block my region[00:33.644]But dem might go try and fail[00:35.233][Bridge][00:35.503]So find me some palm wine[00:37.626]My melanin girl my fine wine[00:39.760]Fake girls all over my timeline[00:41.874]Scroll pass e no be my concern[00:44.268]Many things wey dey happen for the online[00:46.842]Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern[00:51.342]Na wahala wey you dey find (dey find ah-aaa)[00:54.461][Chorus][00:54.940]I’m on the road all alone[00:57.342]And i no know when i go blow[01:00.729]But i get patience[01:01.800]So don’t pressure me (don’t pressure me)[01:04.397]I know industry idols[01:06.520]But i go still dey kill the show[01:09.704]Cause i get God oh[01:12.068]So don’t pressure me (don’t pressure me)[01:13.934][Verse][01:14.194]Oni kaluku pa lu soro[01:15.807]My happiness their soros[01:18.184]Nothing we go make me fall o (Amin o)[01:20.534]I go dey lead dem follow[01:22.676]I go dey funwo (funwo)[01:24.539]I go dey Funwo till e suwo (suwo)[01:27.150]And when them say they don tire me[01:29.264]I go dey put in more fire[01:30.596][Bridge][01:30.596]So find me some palm wine[01:32.455]My melanin girl my fine wine[01:34.577]Fake girls all over my timeline[01:36.701]Scroll pass e no be my concern[01:38.833]Many things wey dey happen for the online[01:41.694]Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern[01:46.163]Na wahala wey you dey find (ah-aaa)[01:49.829][Chorus][01:50.078]I’m on the road all alone[01:52.197]And i no know when i go blow[01:55.604]But i get patience[01:56.681]So don’t pressure me (don’t pressure me)[01:59.266]I know industry idols[02:01.394]But i go still dey kill the show[02:04.582]Cause i get God oh[02:06.166]So don’t pressure me (don’t pressure me)[02:08.293][Chorus][02:08.556]I’m on the road all alone[02:10.337]And i no know when i go blow[02:13.792]But i get patience[02:14.866]So don’t pressure me (don’t pressure me)[02:17.471]I know industry idols[02:19.611]But i go still dey kill the show[02:22.797]Cause i get God oh[02:24.122]So don’t pressure me (don’t pressure me)