PITY THIS BOY - Odumodublvck/Victony.mp3

PITY THIS BOY - Odumodublvck/Victony.mp3
[00:00.000] 作词 : Ojogwu T...
[00:00.000] 作词 : Ojogwu Tochukwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo
[00:00.265] 作曲 : Ojogwu Tochukwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo
[00:00.530]Black sheep forever, black sheep for life
[00:03.100]Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
[00:04.120]GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
[00:05.730]Stubborn
[00:06.570]Niphkeys keys
[00:07.570]They for like pity this boy
[00:10.840]Everyday na billing, with their shameful decoy (Full decoy, oh decoy, Shege)
[00:15.450]I for don turn visitor, overstay my welcome
[00:21.120]But I for chop full insult (Full insult), chop full insult (Kala)
[00:25.160]Even my mama join dem
[00:27.100]My grandma join, my papa join
[00:29.580]But my shima comes first (Stubborn), Brown Hermes (Let's go)
[00:34.010]Come to my doorstep (Kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor kor kor kor)
[00:36.980]Agberos, all of dem are sorted (Kala)
[00:40.480](Yea) I go pay devé
[00:42.320]Modu give me money make I wound person, ey (Wound person, wound person)
[00:45.480]I no dey carry Kele wey no like shopping (Ejobe)
[00:49.560]Gucci, Fendi, Versace, Nike, she can look sporty (Eeee)
[00:53.270]She no wan turn to orobo kibor-bor-bor-bor
[00:57.510]But she dey bill me like orobokibo
[01:00.390]Kalamantus, press am quickly (Oya na)
[01:02.140]The whole of zone one dey my building
[01:04.220]Mummy shut the door, they wan beg me
[01:05.680]Food and school fees
[01:06.590]Some of dem go use the money camp okpo blow wiwi
[01:08.450]They for like pity this boy (Pity this boy)
[01:10.520]Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy)
[01:14.620](Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme,
[01:15.660]Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)
[01:16.480]I for don turn visitor (Turn visitor), overstay my welcome
[01:20.970]But I for chop full insult (Shege), chop full insult (Bastard)
[01:25.020]Ay, oyoyo yeah, yeah
[01:28.230]You know that Kele wey dey stay for obodo-yibo
[01:32.570]Steady recharge am for dollars o (BIG!)
[01:34.770]Oyoyo yeah, yeah (OP)
[01:36.750]The one for here no dey hear word o
[01:38.880]Samantha sef e dey learn work o
[01:40.970]Sexy girls (Yea) e dey gang up
[01:42.880]If e nor dey Gucci, na Prada
[01:44.820]Say Shelly, Addis Ababa
[01:46.830]Solomon Grundy, with the fast life
[01:49.210]It's plenty, she call me Santa
[01:51.320]Ehn-ehn, exclusive, Bahamas
[01:53.410]Balling on balling o, Mo Mamba
[01:55.530]No be choice o, no be data
[01:57.740]Baby, calculate your numbers
[01:59.680]They for like pity this boy (Pity this boy, aiiii)
[02:02.370]Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy, shege Baby, calculate your numbers)
[02:07.980]I for don turn visitor (I for, I for), overstay my welcome (I for)
[02:12.690]But I for chop full insult (Stubborn), chop full insult (Ahn)
[02:16.780]Even my mama join dem (Swear)
[02:18.700]My grandma join, my papa join
[02:20.740]But my Shima comes first, Brown Hermes
[02:24.780]Come to my doorstep (Kala, Ye-ay-ay)
[02:29.110]Agberos! All of dem are sorted (Kala)
[02:31.590]I go pay devé
[02:33.440]Modu, give me kala, make I kpoof person (Calculate our numbers)
[02:38.300]Wey no like shopping (Oh baby, calculate your numbers)
展开